woman, 26 years old
I am seeking a man, min. age 30
Lives in Ikorodu, Lagos, Nigeria.
How I describe myself
Be mindful of what you'll write to me,this is my third page here, I've been deactivating my pages cause of the kind of messages I get... no talk say I no warn you ooo, make e no be say stray bullet go meet your mama for house oo 😠 to those wey go insult me for mentioning somebody's mama nah ogun go 😄 una mama for house and to those wey go call me olosho, nah una mama I take am resemble 😂 I hate been disrespected and I don't want to disrespect anybody.. i know some people won't listen but don't worry me sef no go gree for una...
NaijaPlanet does not manually screen profiles or do background checks.
To Report Abuse if the behavior of this member is inappropriate, please click here >>